Big Boys Amapiano Ameno

 Big Boys Amapiano Ameno

Goya Menor & Nektunez – Ameno Amapiano (You Want To Chill With The Big Boys) Mp3 Download Fakaza

 Big Boys Amapiano Ameno Mp3 Download Fakaza: Stream, Listen, and Play 2022 Datafilehost Music Tubidy Mp3juice fresh hit Songs uploaded for you.

Listen to music by Goya Menor tilted Big Boys Amapiano Ameno on Fakaza Music. Find top songs and albums.

Below you can listen to or download for free. Stay tuned for more songs, videos, albums, mixes, and mixtapes by the same artist in 2022.

LYRICS

You want to Bamba
You wanna chill with the big boys
Oya meno
Ameno
Oyadepe kirin
Kekedimi Yana Kukirin
Help me tell them how the thing goes
How the thing goes
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Do school go school you go dey press tools
And na the parameters you wan dey too
See even your papa no fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
All the ni^^as don dey find you
Because that ni^^as wey you peffe don puff
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do??
We promised not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if he do na him he say e go hot again
Another time you go run again
Shebi meka tamoa
Say my pikin don go join cult

You want to bamba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run kata kata
No fit drink water drop cup
Shey you see how the thing goes

Mp3 Download

Download Audio

Download Song Zip

Download Full Zip

Download Audio

Download Mp3

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*